Jump to content

2Baba

From Wikitok
Innocent Ujah Idibia (2014)

Innocent Ujah Idibia (wey dem bon for 18 September 1975), wey pipul sabi as 2Baba and bifor dem dey kol am 2face Idibia, na Naija muzishan, song raita, muzik produsa and pesin wey dey hep pipul. E bikom popula afta im fest muzik albom wey dem kol "Face 2 Face."