9ice
Hau e go bi

Akande Abolore Adegbola Alexander Ajifolajifaola wey pipul sabi as 9ice (wey dem bon for 17 January 1980), na Naija musicshan, songraita an dansa.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I leta kom sabi say dis blak komuniti, dis blak kontinent na for blak pipul. And we get our own mesenjers. We get our own prophet.
- For sport mata, you no dey chenj team wey dey win.
- How I survived as cart pusher in Alade market – 9ice. 4 February 2012, Vanguard Newspaper.
- I no tink say na jos to popula be di main tin. Na to let pipul sabi your brand. Push am, promot am. Mek pipul sabi your face, di moni go kom leta.
- I was popular, didn’t have money – 9ice. 9 April 2923, Daily Post Newspaper.