Jump to content

AbdulRahman AbdulRazaq

From Wikitok

AbdulRahman AbdulRazaq (dem bon am for 5 February 1960) na Naija politishan, wey don sarf as govnor of Kwara Stet sins 2019.