Jump to content

Abimbola Ajaja

From Wikitok

Adebukola A. Ajaja na Naija politishan wey kom from Oyo Stet, Naija. Ajaja don bi Sinetor wey dey repiset di Ibadan North/Ibadan South East konstitu-ensi for di Nashonal Hassembli from 2011 go rish 2015.