Jump to content

Adams Oshiomhole

From Wikitok
Adams Oshiomhole

Adams Aliyu Oshiomhole (wey dem bon for 4 April 1952) na one Naija politishian. Sins 2023, e don dey represent Edo North for Senate. Bifor-bifor, na im be the big oga (nashonal chairman) for All Progressive Congress (APC).