Jump to content

Adebayo Faleti

From Wikitok

Adebayo Mosobalaje Faleti (dey bon am 26 December 1921 an e kpai 23 July 2017) bi di fest Afrika Niuz-presenta, Afrika fest stej play daretor, Nigeria fest fim editor an librarian wey work for di fest TV steshon in Afrika- Western Nigeria Television (WNTV). Adebayo Faleti stil bi Naija fest Yoruba presenta on TV an redio. E na ooo pesin wey sabi rait an aktor.

  • From wetin life don tish me, I see sey e beta mek pesin de prisin dan detention. Inside prisin, you go get visitor but for detention dat one no dey. For detention, dey go tek you komot for night an you no go no wie dem dey tek you go.

..