Adebayo Salami
Hau e go bi

Adebayo Salami, wey pipul sabi pas as Oga Bello, na old papa wey sabi akt film for Naija. Dem bon am for 9 May 1952. E bi akto, pesin wey dey mek film, and pesin wey dey daret film tu.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I no dey let enitin wori mi, notin dey shek mi. Na to jos pray and giv ol mai wahala to God I dey du.
- Why I like being in the midst of women –Oga Bello. The Punch (Nigeria), 3 July 2021.
- Di bad way wi Naija pipul dey du bi say, once wi si say one wok or biznes dey bring moni, evribodi go rosh enta, ivun if dem no sabi di wok, dem no len am, or dem no get trenin. I dey olwez tel dem say, if yu no len wok wel, yu no fit sabi am.
- What I told my children on polygamy —Oga Bello. Nigerian Tribune, 28 October 2018
- If yu dey folo taim dey muv, yu go stil dey impotant.
- What I told my children on polygamy —Oga Bello. Nigerian Tribune, 28 October 2018.