Adebayo Tijani
Hau e go bi
Adebayo Tijani na Naija fim produsa, fim daretor an aktor.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- E get somtins about life; evri-bodi get dia own time. Evri-bodi get dia turn. Pesin wey no mek am todey fit mek am tomoro. Wen you time don rish, no ova do am. Anoda pesin time sef go kom.
- I Have Been Directing Movies For 40 Years 05 February 2025, CITY PEOPLE MAGAZINE (Nigeria)