Jump to content

Adebisi Akande

From Wikitok
Adebisi Akande (2019)

Chif Abdulkareem Adebisi Bamidele Akande (wey dem bon for 16 January 1939) na Naija politishian. From 1999 rich 2003, e bi govno of Osun State onda Alliance for Democracy (AD) pati. E stil bi di fest pesin wey lid All Progressives Congress (APC) as chairman bifor dem get ful chairman.