Adekunle Gold
Hau e go bi
Adekunle Almoruf Kosoko (wey dem bon for 28 January 1987), wey pipul sabi as Adekunle Gold abi AG Baby, na Naija muzishan wey dey sing Afrobeats and dey rait im own songs. Na Def Jam Recordings dey manej am nau.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Pipul dey laik folo big star pipul waka, bot dem no tu dey sopot pipul wey jos dey stat wey stil get beta fusho.
- My rough road from ‘photoshopping’ to stardom- Adekunle Gold. 10 March 2018, Premium Times Newspaper.