Ademola Lookman
Hau e go bi

Ademola Lookman Olajade Alade Aylola Lookman (wey dem bon for 20 October 1997) na pesin wey sabi play futbol wel-wel and e dey play as winga for Serie A club Atalanta and Naija national team.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Jay-Z stat from almost notin, but nau e don turn billionaire. No be only desire and liva e tek rich dia, e folo do beta plan, sabi wetin e wan do, plus e get konfidens.
- Lookman on Atalanta, Gasperini and how Serie A changed him. Football-Italia.net, 27 January 2023
- For futbol, you go nid liv som tins.
- Ademola Lookman: ‘I had to make decisions that didn’t put my family at risk’.The Guardian, 20 February 2021