Jump to content

Adetomiwa Edun

From Wikitok

Babatunde Adetomiwa Stafford "Tomiwa" Edun (dey bon am 1985) na Naija aktor wey dey stey UK. Pipo sabi Adetomiwa Edun afta e akt Sir Elyan in di TV show MERLIN, Marcus Young in BATES MOTEL, as Alex Hunter in di futbol vidio FIFA 17, FIFA 18, an FIFA 19.

  • Las las, all of us na human bein an all of us no wetin e mins to de in luv, wetin e mins mek pesin do us wayo, an wetin e mins mek pesin no onda-stand us.