Adewale Ayuba
Hau e go bi
Adewale Ayuba (wey dem bon for 6 May 1966) wey pipul dey kol Mr Johnson na Naija muzishan. Som pipul stil dey kol am Bonsue-fuji masta.
Tins wey e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I dey enjoin wetin I dey do. Age no get eni-tin to do with muzik. Pesin fit bi 80 an e go stil dey mek muzik wey yong yong pipul go dey like.
- 3 decades later, Adewale Ayuba continues to push the boundaries of Fuji Music Pulse (Nigeria), 23 October 2023.
- Pesin go dey wonda wetin dey mek pipul wey get famili wey dem dey tekia dey mek plenti moni pass pipo wey neva mari. Wen pesin mari todey, di door of hevun dey opun for dat pesin. E gud mek pesin no go dey chit imsef by seyin e e no go mari.
- I cried day I heard my daughter asking God to give her a husband like me – Adewale Ayuba Punch (Nigeria), 3 October 2023.
- I no dey live my life like sey I bi supa-star, bikos na livin like sey pesin na supa-star bi one of di tins wey dey skata pesin life.
- I cried day I heard my daughter asking God to give her a husband like me – Adewale Ayuba Punch (Nigeria) 3 October 2023.