Jump to content

Afeez Oyetoro

From Wikitok

Afeez Oyetoro (wey dem bon for 20 August 1963) na Naija comedian, theatre aktor and artist wey pipul sabi wella as Saka.

  • Di taim wey pas and di one we dey nau no be di sem at ol; you no fit kompare old-taim fim to wetin we dey ci nau. For di 70s and 80s, fims dey tich gud leson, kari sens and koret valus. But nauadays, na fine pisho and how to mek moni dem dey chase, no be gud leson again.