Jump to content

Ahmadu Umaru Fintiri

From Wikitok
Ahmadu Umaru Fintiri

Ahmadu Umaru Fintiri (wey dem bon for 27 October 1967) na Naija politishan and na im dey rul Adamawa State nau as govnor wey pipul vote for.