Aisha Augie-Kuta
Hau e go bi
Aisha Augie-Kuta (dey bon am 11 April 1980) na Naija foto-grafa an fim- meka wey dey live in Abuja. Na Aisha win di Creative Artist of di year awod in 2011 wey hapun at The Future Awards serimoni.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- As I dey hear plenti voice dey tell me sey I no go fit eva do am, I hear jos one voice wey dey tell me sey I fit do am.