Akin Lewis
Hau e go bi

Akin Lewis (wey dem bon for 1957) na Naija fim akto, dairekto, an produsa.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Out of 1001 girlfrends, na di one wey dey top be di lucky one. So, as you dey luk bakground, you go jos feel say, ‘Ah! Dis one na fom beta hauz,’ an e go sho. Shi no go dey waka up and down, you no go too ci am for club or dey do enihau. So, you go jos know sey maybe na dis one be your own.
- I never forget who I was - Akin Lewis. 29 December 2019, The Nation Newspaper.
- Once you komot, you no go fit mek impact again, pipul go forget you. So i nid to stay dia. Na God grace and plenti hard wok plus gud planin mek am posibu.
- I never forget who I was - Akin Lewis. 29 December 2019, The Nation Newspaper.
- No aktor fit mek am for dis wok if dem no train. Evun if you get talent, na raw talent be dat, you nid polish am. For evri oda wok, dem dey train pipul. So wai arts go difren? Me, I get koret trainin.
- INTERVIEW: Nigerian actors must set money aside for their future – Akin Lewis. 8 December 2018, Premium Times Newspaper.
- Apart from talent, as actor, you must discipline yourself.
- INTERVIEW: Nigerian actors must set money aside for their future – Akin Lewis. 8 December 2018, Premium Times Newspaper.
- Evri fim wok get im own wahala. Dem don tich us say if you wan be champion, you go pas som stress an fez chalenjes. Me, I no dey fear chalenj na to faind solution dey swit me.
- INTERVIEW: Nigerian actors must set money aside for their future – Akin Lewis. 8 December 2018, Premium Times Newspaper.