Jump to content

Akor Adams

From Wikitok

Akor Adams (wey dem bon for 29 January 2000) na Naija profeshonal futbola wey dey pleys as a strika for La Liga club Sevilla and Nigeria nashional team.