Albert Kanene Obiefuna
Hau e go bi
Albert Kanene Obiefuna (wey dem bon for 30 January 1930, and e kpai for 11 May 2011) na one big oga for Katolik Choch for Naija. E bi Bishop for Awka, an leta e kon bi di big oga wey de luk afta choch dem for Onitsha eria (Akbishop of Onitsha).
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Dem dey tel di Choch of God for Afrika or any ples say mek e bigin si say e bi one big famili. Di choch fit du am if we bigin tich pipul wel-wel wetin choch rili min.