Alex Usifo
Hau e go bi
Alex Usifo (wey dem bon for 16 April 1953) na old-taim film man for Naija wey don akt for plenti film dem.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Lenin na somtin wey evribodi nid, an to sabi niu-niu tin na somtin wey yu gatz dey find evritaim.
- INTERVIEW: Why I can’t play serious romantic roles in movies — Alex Usifo. 12 August 2017, Premium Times Newspaper.
- No rol wey izi, bikos ol of dem na aktin, an aktin dey had smol.
- My wife was shocked day she discovered I was an actor – Alex Usifo. 17 March 2018, The Sun Newspaper.