Alexander Joseph Brunett
Hau e go bi
Alexander Joseph Brunett (wey dem bon for 17 January 1934, and e kpai for 31 January 2020) na American holi man for Katolik Choch wey serve as archbishop for Archdiocese of Seattle.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I biliv say e impotant mek I dey outside wit pipul. Dem nid no wu I bi and si mi mek dem fit tok to mi, and if dem get problem, dem fit face mi. If I no dey dia, I go just bi like figo-hed for Seattle.