Alfredo Ildefonso Schuster
Hau e go bi

Alfredo Ildefonso Schuster, O.S.B. (wey dem bon for 1880, and e kpai for 1954) na Italian Katolik cardinal and memba of Benedictine Choch wey serve as Archbishop of Milan from 1929 rich him death.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Afta 16 senturis, anoda big march hapun for Rome, and anoda law for rilijios pis apia, di kind pis wey dem sign for Lateran Treaty. Dis pis, by givin Italy to God, giv God to Italy. God also wan giv Duce reward wey go mek pipul rimemba am like big lidas like Constantine and Augustus, soround Rome and di King wit niu honor, bikos of di wok of Benito Mussolini.
- ‘La via trionfale da Augusto a Costantino’, Il Popolo d’Italia (February 27 1937). As quoted in Nicolò Bettegazzi, Han Lamers e Bettina Reitz-Joosse (2019): "Viewing Rome in the Latin Literature of the Ventennio Fascista: Francesco Giammaria’s Capitolium Novum", Fascism. Journal of Comparative Fascist Studies, 8(2) Brill, p. 172. ISSN 2211-6249.