Ali Baba
Hau e go bi
Atunyota Alleluya Akpobome, wey pipul sabi as Ali Baba, na Naija komedian wey dey mek pipul laf, na masta of ceremony (MC), and aktor.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Komedian no get age. Yu fit stil du yor wok as long as pipul dey hie yu.
- I see success that doesn’t help others as failure, says Ali Baba. 4 July 2020, Punch Newspaper.
- If yor soses no help oda pipul, den yu fail. Yor soses sopoz help oda pipul wel. If no, na selfish soses yu get.
- I see success that doesn’t help others as failure, says Ali Baba. 4 July 2020, Punch Newspaper.
- Wetn yu bring kom no gatz bi moni. Somtaims e fit bi ondastandin, respekt, and hau yu tek manej moni.
- Alibaba Advises Women On Priorities To Offer In A Relationship. 27 December 2023, News Telegraph.