Ali Nuhu
Hau e go bi

Ali Nuhu Mohammed (dey bon am 15 March 1974) na Naija aktor an e bi di konret Manejin Daretor of Nigerian Film Corporation.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- As a papa, wen you see sey wetin your pikin wan yuz im life do dey difren from wetin you get for mind for am, wetin rimen for you to do as papa na to sopot an enkorej am.
- Despite my love for acting, my son prefers to be footballer – Ali Nuhu 8 May 2023, Premium Times (Nigeria)