Aminu Tambuwal
Hau e go bi

Aminu Waziri Tambuwal (wey dem bon for 10 January 1966) na Naija loya and politishan. Sins 2023, e don dey wok as senator for Sokoto South. Bifor dat one, e bi govnor for Sokoto State fom 2015 rich 2023. E dey insaid Peoples Democratic Party (PDP), an fom 2011 to 2015, e bi di nomba 12 Speaker for House of Representatives for Naija.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Pawa na God get am, and na wu God want, na im e go giv am, for di taim wey e laik.
- INTERVIEW: What we will do to Jonathan if fielded by APC in 2023 — Tambuwal. 9 November 2021, Premium Times Newspaper.
- As wi dey lid yong pipul, we gatz tich dem mek dem get big respet for law and for pipul wey dey lid os.
- Why I appeared before Sokoto probe panel - Tambuwal. 17 February 2024, PM Newspaper.
- We gatz stil dey du sakrifais for wetin go mek ol of os and awa kontri beta.
- Why I stepped down for Atiku – Tambuwal. 4 June 2022, Punch Newspaper.