Anders Arborelius
Hau e go bi

Lars Anders Arborelius (wey dem bon for 24 September 1949) na holi man from Sweden wey bi Roman Katolik cardinal.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wi gatz du wetin wi fit to join Lutheran Choch and evangelical komuniti togeda for di komon work to mek Christ and im mesej dey alive for as meni pipul as posibul for Sweden.
- Pipul wey dey join Katolik Choch rili wan find di Trut, bikos for Sweden relativism dey strong, and meni pipul no sabi wetin bi tru or wetin no bi tru, wetin bi gud or wetin no bi gud. Di Katolik Choch don kip im Tradishon sins di biginin of Christianity, and dat one dey veri impotant to meni pipul. Di fact say di Choch dey for all place and for all time na somtin wey dey atract pipul wel.