Andrew Eugene Bellisario
Hau e go bi
Andrew Eugene Bellisario (wey dem bon for 19 December 1956) na Katolik Choch holi man from America wey dey serve as archbishop for Anchorage–Juneau eria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wi as Katoliks gatz du wetin we fit to mek pis, show respect, and bring back trust and safety wey gud human rileshonship dey depend on.