Jump to content

Ansu Fati

From Wikitok
Fati training with Barcelona in 2022

Anssumane Fati Vieira (wey dem bon for 31 October 2002) na profeshonal futbola wey dey play as forwad or left winga Albion, for Premier Ligi klub Brighton & Hove e dey play for dem on loan from La Liga club Barcelona. Dem bon am  insaid Guinea-Bissau, but e dey plei for Spain nashonal tim.