Antar Laniyan
Hau e go bi
Antar Laniyan na one Naija akto wey don dey akt sins, e stil be fim produsa and direkto.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- One tin wey i wan mek pipul sabi be say, you no fit do witout wuman. You fit lik dem, dem too fit lik you, but e no meen say you go kari ol of dem go bed.
- My wife criticises me if I don’t play romantic roles well –Antar Laniyan. 15 June 2019, Punch Newspaper.
- I sabi say as social media don kom out, e don easi mek pesin dey enta scandal. But i biliv say if you jos dey your lane, you fit eskape lik 80 per cent of wahala.
- My wife criticises me if I don’t play romantic roles well –Antar Laniyan. 15 June 2019, Punch Newspaper.
- Do more noise wey you mek, na im your fame go dey big pas.
- I was named after an animal – Antar Laniyan. 18 July 2014, The Vanguard Newspaper.
- E no go easi, but I wan dey positive bikos enitin fit hapun.
- I couldn’t eat after Chelsea lost to Bayern – Antar Laniyan. 29 February 2020, Punch Newspaper