Anthony John Valentine Obinna
Hau e go bi

Anthony John Valentine Obinna (wey dem bon for 26 June 1946) na big oga for Katolik Choch for Naija. E dey serve as di archbishop for Owerri area.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I dey beg ol di pipul wey dey yuz gon and denjaros wepon mek dem stop to kil. Mek dem stop vawulens, and mek dem no dey proud say dem fit kil human bin laik demsef.