Anthony Joseph Bevilacqua
Hau e go bi
Anthony Joseph Bevilacqua (wey dem bon for 17 June 1923, and e kpai for 31 January 2012) na American holi man for Katolik Choch wey don serve as auxillary bishop for di Diocese of Brooklyn, bishop for di Diocese of Pittsburgh, and also as archbishop for di Archdiocese of Philadelphia.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Joint komishon go help build strong choch yuniti wey go sopot the teamwork of bishops, and e go also bikom gud place wia wi fit diskos togeda problems wey dey luk almost imposibul wen each pesin try solve am alone.