Anthony Olubunmi Okogie
Hau e go bi
Anthony Olubunmi Okogie (wey dem bon for 16 June 1936) na one big oga for Roman Katolik Shosh wey dey Naija. Dem dey kol am Kadinal.
Wetin e talk
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Dis na Naija. Enitin wey hapun for hia, e stil konsan di ho Shosh for evriwie. E dey pain mi. Ol of os na one bodi of Christ. E dey pain mi wel wel. E no sopoz bi laik dat... but na hia I dey—Naija—and I fit yan abaut Naija mata. If eni prist or bishop wey no sabi tink for Naija wan bigin kopi wetin dem dey du for America, den e get sirios wahala for im hed.
- I had three girlfriends, I still have sexual urge (July 24, 2009)