Anton Bal
Hau e go bi
Anton Bal (wey dem bon for 29 November 1963) na holi man from Papua New Guinea wey dey for Katolik Choch, and e dey serve as archbishop for Madang eria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Accusation of sorcery don turn to excuse wey yong pipul wey dey frustrated dey yuz.
- Interview to Bishop Anton Bal (7 April 2015)