Antonio Arregui Yarza
Hau e go bi
Antonio Arregui Yarza (wey dem bon for 3 June 1939) na holi man from Ecuador wey dey for Katolik Choch, and e don serve as asistant bishop for Quito eria, as bishop for Ibarra eria, and as archbishop for Guayaquil eria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Dia one no bi onli buk nolej or big idea, but na koneshon wit God life wey dey help us ovakom awa wiknes and di dark side of awa life, to klaimb rich di top wia wi fit si di Lord, si am wit glori and risen, and awa heart go ful wit joy, bikos na dia wi go find di ril minin of awa life.