Jump to content

Asake

From Wikitok

Ahmed Ololade (wey dem bon for 13 January 1995) wey pipo sabi wel wel as Asake na Naija Afrobeat singa an song raita. Asake de onda YBNL Nation an Empire Distribution rekod lebel kompini. Di nem Asake wey meni pipo tek no am bi di nem of e mama.