Jump to content

Ashley Anumba

From Wikitok

Ashley Anumba (dey bon am 11 June 1999) na Naija wumen wey sabi di sport wey pipo dey troway somtin kol diskus. Dem bon Anumba for United States but na Naija e dey repiset wen kontri-dem wan play diskus game.