Asikey
Hau e go bi
Asikiya Albright George wey pipo stil sabi as Asikey or Asikey George na Naija singa, an song-raita. Asikey dey yuz rock, pop, or soul dey sing im song. For 2017, Asikey win di Best Fimeli Hatist for Inspirational Music at di All Afrika Muzik Awod.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I no bi pesin wey dey kari rilijion for head but I bilif sey spirit de. Wetin I min bi sey spiritual tins dey ril pass di fisikal tins.
- 10 questions for Nigeria's Asikey 21 May 2020, Music Africa.
.