Attahiru Jega
Hau e go bi

Attahiru Muhammadu Jega (wey dem bon for 11 January 1957) na Naija ticha and foma big oga for Bayero University, Kano.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Mek wi shie blem wel. For meni ples wey sirios problem hapun, na politishan dem dey kos am fest.
- 2023 elections credible in many substantial aspects – Jega. 28 November 2023, Vanguard Newspaper.
- Kpai na somtin wey must hapun. E go kom wen e redi.
- Why I remained calm while Orubebe misbehaved — Ex-INEC Chair, Jega. 11 August 2015, Premium Times Newspapers.
- If opotuniti no dey ikwol for evribodi; if dem no shie wetin we get wel; and if govment no du wel, di sem problem go stil dey kom bak again and again.
- Why Nigerians Are Clamouring For Restructuring – Jega. 24 January 2021, Daily Trust Newspaper.