Jump to content

Audrys Juozas Bačkis

From Wikitok

Audrys Juozas Bačkis (wey dem bon for 1 February 1937) na holi man from Lithuania wey dey Katolik Choch, and e serve as archbishop for Vilnius eria.

  • Wi fit mek pipul lov dia kontri and dia famili, and mek dem no dey run go luk for adventure eniwie wey nobodi sabi. Dis one get to du wit pesin konshiens. Pesin wey lov im kontri, im papa and mama, and di place wey e grow, go prefer mek e stay. I biliv say na govment problem, bikos govment no dey giv chans to meni yong pipul afta dem finish skul. And dis one don turn to sirios wahala of unfairnes for sosaiti.