Augustine Obiora Akubeze
Hau e go bi
Augustine Obiora Akubeze (wey dem bon for 25 August 1956) na big man for Roman Katolik Shosh for Naija. E bi di archbishop wey dey lid di Katolik Shosh for Benin City.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Pis and jostis dey waka togeda. If pesin rili wan mek pis dey, e most fait for jostis. For pis and beta sekuriti to dey for Naija, di kaind jostis wey wi nid na: jostis for hau dem dey du politis, jostis for rilijon mata, jostis for tribe mata, jostis for moni mata, and ivun for kot mata—mek jostis rich evribodi.
- Nigerian government is ‘not doing enough to protect Christians and Muslims’ (February 10, 2020)