Jump to content

Ayo Fayose

From Wikitok

Peter Ayodele Fayose (wey dem bon for 15 November 1960) na Naija politishan wey don sarf as govnor for Ekiti State fom 2003 go rish 2006, and again fom 2014 go rish 2018.