Ayo Makun
Hau e go bi

Ayo Richard Makun (wey dem bon 19 August 1971), wey pipul sabi as A.Y, na Naija akto, komedian, radio and TV presenta, raita, produsa, and film darekto.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- To tok bad abaut pesin wey no dey fait bak no min say di pesin wik.
- My marriage of 20 years slipping off my hands – Comedian AY opens up. April 8 2024, Vanguard Newspaper.
- Som of os sabi rizin wel to no di difrens bitwin opinion, wetin pesin valu, wetin pesin biliv, and ril fakt.
- My marriage of 20 years slipping off my hands – Comedian AY opens up. April 8 2024, Vanguard Newspaper.
- No wie yu fit wok wel, and no wetin yu fit manej.
- I failed at my nightclub business, AY Comedian reveals. 10 October 2021, Punch Newspaper.