Jump to content

Baba Fryo

From Wikitok

Baba Fryo wey e ril nem na Friday Igweh na Naija singa wey kom from Ajegunle. Pipo sabi am wel wel as muzishan wey de sing strit song. Di song wey mek Baba Fryo popula na "Dem go dey pose" wey e ril is in di 90s. Di song na pigin song an e get di way to dans to am. Di nem of di dans na Galala. Di three pipo wey mek Galala dans na Daddy Showkey, Daddy Fresh.

  • Afrika men no dey cheat bikos Afrika kolsho no dey tok bad about man wey do am. Na oyinbo men-dem dey cheat. Afrika tradishon gree mek man mari plenti wife but do tradishon no gree mek wuman no do am. Di risin bi sey Afrika men dey go pay di famili of di wuman bifor e mari am.




  • Dat is di risin I dey tell pipo sey somtimes you go tink sey you get frends but you no go no sey na bad belle pipo you dey kol frends. Evun if you no do somtin bad, some pipo go jos hate you jos like dat.