Jump to content

Baba Suwe

From Wikitok

Babatunde Omidina (22 August 1958 – 22 November 2021) na Naija akto wey dey mek pipul laff. Pipul sabi am wel for e wok as Baba Suwe.