Babatunde Fashola
Hau e go bi

Babatunde Raji Fashola (wey dem bon for 28 June 1963) na Naija loya and di past Federal Minister of Works and Housing. E don bi Govnor of Lagos State for two taim, from May 29, 2007 rich May 29, 2015.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Loyalti na one kain sirios tin. Mai preya bi say mek dem no test awa loyalti.
- Thisday backpage, Tinubu, Aregbesola and Loyalty. February 26, 2022
- Di mor road and transpot wi biud, di mor awa ekonomi go dey wok wel, and mor pipul go get chans du biznes.
- Thisday backpage, Tinubu, Aregbesola and Loyalty. February 26, 2022
- Hau praivet pipul dey du for eni kontri fit show hau beta and fri dat kontri bi.
- I’m playing my role for Tinubu’s ambition – Fashola. Punch NG. 24 July 2022
- I don du mai own pat, bot na pipul go tok weda e laud or e kwayet.
- I’m playing my role for Tinubu’s ambition – Fashola. Punch NG. 24 July 2022