Babatunde Hunpe
Hau e go bi

Babatunde Hunpe na Naija politishan wey dey wok for Federal House of Representatives durin di 9th National Assembly.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Evri politishan dey faind beta tin; na wai plenti pipul dey rosh go fait for smol-smol posishon wey rimen.