Basketmouth
Hau e go bi

Bright Okpocha (wey dem bon for 14 September 1978), wey pipul sabi pas as Basketmouth, na Naija komedian and akto.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- If pesin na komedian, e go dey rait joke. Som of di jokes fit long sotay dem go ton to tori wey get meni pats.
- Why my kids don’t attend my shows — Basketmouth. 18 July 2021, Punch Newspaper.
- Bifor-bifor, wen famili get wahala, dem go setu am among demsef. But nau pipul dey kari famili mata go put for social media, dey tel strangers wetin dey hapun for dia hauz. I no biliv say dat one gud.
- Why my kids don’t attend my shows — Basketmouth.18 July 2021, Punch Newspaper.
- No be say I don luz hope; I stil dey hope. Maybe one day, di kontri go beta. Mek we ol jos blieve dat dream, evun if e be lik sey e no go eva hapun. Na wetin don shele be dat.
- They say 'E go better,' it's getting worse - Basketmouth on Nigeria's economy. 3 October 2024, Pulse News.