Jump to content

Bassey Otu

From Wikitok
Bassey Otu

Bassey Edet Otu (wey dem bon for18 October 1959) wey pipul sabi wel wel as Sweet Prince na Naija politishan an di govnor of Cross River State, Southern Nigeria.

  • If we fit chenj our skul wel-wel, build nuu klasrum,

repair old ones, and put beta chair and teble, e go mek our chudren len beta and do wel for skul.