Jump to content

Beautiful Nubia

From Wikitok
Beautiful Nubia

Beautiful Nubiana di staj nem wey Segun Akinlolu dey uze (dem bon am for 11 Novemba 1968). Na Naija pesin wey dey rait song, kompos musik, and na im dey leed e own band.

  • If you don blo as artiste, sumtaims you fit forget di wahala wey you don pas bifor. I biliv say e go mek sens mek you create spas wey yung pipul wey stil dey hussle for pipul to hear dem.

The secret behind my name – Beautiful Nubia. 11 November 2012, The Nation Newspaper.

  • Eniwia wey kasala full, na there beta chans dey to gro. Plenti wok stil dey for us to do, lik to fix road, light, wota and oda things wey suppose dey wok. Na dis kain wok i don put my mind for.
  • Evun tho NPFL get meni wahala wey klear for eye, di league stil get beta chans to giv yung pipul wok and hep pipul mek moni. Mek we dey luk insaide awa own kontri, no be to dey kari eye go Europe or EPL everi taim.