Bello Matawalle
Hau e go bi
Bello Matawalle (wey dem bon for 12 February 1962) na Naija politishan wey dey sav as di Govno of Zamfara State sins 14 December 2021.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- For mai govment, wi don put CCTV kamera for town wey go dey woch evritin wey pipul dey du and hau dem dey waka for insaid stet kapital, wey bi Gusau. Dis one go help us kach bad pipul and no wie dem dey haid do dia bad-bad wok.
- Bello Matawalle (2021) cited in "Zamfara gov, Niger Republic president meet over insecurity" on Vanguard, 7 July 2021.